Zazu Crooner Portable comes out to narrate what happened in PortHarcourt

I am just on my own ohh, dem say dem wan prank me. Na d£ath pranker, I no gree Naso we begin f!ght ooh. But the guy don dey spoil my name B4.

Dem say dem dey come, make dem com. 10 yellow no fit stand one blue, black never join sef.

Leave a Reply