Today I véx plènty as my friend call me say one of my gûy wey we dey together when we been dey grôw for warri, say him woman don leave am, no be say the guy no get money oh, na one guy from abrôad she follow, the guy promise to carry am go UK.
My guy sef notice am early, him no believe say the girl fit leave am, him think say woman dey remember all the sacrifice wey you don do for her. Naso dem take leave am, e pain me sha.
Bût ei no surprise me because Naso women be, make no body lie for you. Be ahead of them_ if not dem go do you shege.
—Geh Geh
trendingstory
viralnow
trendingnow
reletionshiptips
mansuportingman
coachgegeh
gehgeh
Afrogistunlocked



