“Person comot from man house post say she no do again, begin follow small boy,
then the man tell her say make she apologize online then he go allow her come
back. Wetin dem dey call that kind affair? SITUATIONSHIP”, -Sammy speaks on Regina’s current situation



