I see love wey pass titanic, E shock me.😂

Una need to see both of them together @mreazi @temiotedola . Their love be like when you dey watch cinderella part 1 😩😂

“Awnnnnn” wey i do for iceland pass 3,500 in number . Dubai own go reach 25 million 😅

See ehn! Love is sweet but when money enter, love is sweeter 🥰 So i don invest the 3,500 wey dey my account now. E suppose don germinate when i’m ready 😂

Because! na inside moon i won do my own o 🫣 Make Jesus stroll come since we go dey him neighborhood. Just a stone’s throw oloun! 😂🤍

Oh! LOVE IS truly Eazi! Just get money first 😂

LoveisEazi 🇮🇸

Leave a Reply